CHORDS: Starboy – Cover me Piano and Ukulele Chord Progression and Tabs
This is the chord progression for Cover me on Piano, Guitar, Ukulele and Keyboard
[intro]
It’s kel p vibes
[bridge]
Tonight (Em) (Db) , where the party dey (Db) (Em)
Where my people dey (Gmaj) (Ab)
Where the shayo dey (Gmaj) (Ab)
Wey go make man feel alright
Tonight (Em) (Db) , when nobody dey eh (Db) (Em)
Na who go dey (Gmaj) (Ab)
No throw-wey (Gmaj) (Ab)
Yeah yeah
[verse 1]
(Em) (Db) No forget sey your dream no fit happen for (Db) (Em) one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life (Gmaj) (Ab)
Yeah yeah
(Em) (Db) And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go (Db) (Em) dislike
[Chorus]
Baby cover me (Em) (Db)
Baby cover me (Db) (Em)
Baby cover me (Gmaj) (Ab)
Just for tonight
Cover me (Em) (Db)
Baby cover me (Db) (Em)
Baby cover me o (Gmaj) (Ab)
Just for tonight
Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby
[verse 2]
You got to know what the music do to me (Em) (Db)
She say, na the music make her fall for me (Db) (Em)
She say, my music got a hold on her (Gmaj) (Ab)
She say, my music got a hold on her (Gmaj) (Ab)
This life wey you see, fit make you pai now (Em) (Db)
Life dey, wey money can buy now (Db) (Em)
I don tey, i don tey, i don try now (Gmaj) (Ab)
No be everything you see for life, you yan now, woo
(Gmaj) (Ab)
[bridge]
Tonight (Em) (Db) , where the party dey (Db) (Em)
Where my people dey (Gmaj) (Ab)
Where the shayo dey (Gmaj) (Ab)
Wey go make man feel alright
Tonight (Em) (Db) , when nobody dey eh (Db) (Em)
Na who go dey (Gmaj) (Ab)
No throw-wey (Gmaj) (Ab)
Yeah yeah
[Chorus]
[Chorus]
Baby cover me (Em) (Db)
Baby cover me (Db) (Em)
Baby cover me (Gmaj) (Ab)
Just for tonight
Cover me (Em) (Db)
Baby cover me (Db) (Em)
Baby cover me o (Gmaj) (Ab)
Just for tonight
Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby

